S&G's avatar
S&G
Hmmmm
🔒 you are anonymous
Hey, did you check https://blablab.chat/en? I made so many new friends!
Una landlord e go just white come school atimes looking very roughy the guy no dey rub cream??
That nofi too ehnnn.....
Make una remove that yemi as class governor na 😂😂
Popsi no dey hear word abi nah MYMY he dey use 🤔🤣🤣,make we contribute by Colgate and toothbrush for am abeg 🙏 since nd1 enough is enough
Make una tell legend to brush well abeg😔
Hmmm Tobi😌😌
U guys should please tell dispatch to use roll on abeg the odour maddd e fit reduce person lifespan
Orikpete and marvelous I wonder ohh 😂👍
Ori and mavelous👀👀👀👀
No worry gift…. for here your work go even over digest
Omo this Tobi and junior Ehn I wonder ohh see love make I never enter Nofi side first
I will tell my mummy for all of you!
First of all Weytin dey do Ajibola
Ika your babe gift make I Dey help you enjoy her work nah
Mic test 123😂
Okay ooo
Get Anonymous Messages